Mayor Of Ekiti(@Ekitipikin)さんの人気ツイート(リツイート順)

201
If you're above 22 and broke and still spend most of your time partying, sorry to say but you need to wake the f!ck up. ✌️
202
I sabi this game ah beg no be my mouth Na winning tickets dey speak for me 😌😂 Bookies Nightmare 🤓
203
😂😂😂😂😂 trying to open telegram channel first time in my life , I have tried over 45 username to use 😆 telegram says it's already taken 😅 🙃 Yall been joining scam groups on telegram under my name 🤔 You will LEARN o
204
🔞
205
🔞🏀
206
🔞🔞 Bringing this back
207
Millions of քօʀռ site and he/she asked for your ռʊɖɛֆ. Be grateful!!!
208
Hello @MSportOfficial credit me so we can play midnight game
209
🔞
210
Bookies Nightmare for a reason 🫡🫡 One more grand audit let's wrap it up twitter.com/22betNaija/sta…
211
Wait !!!! LOAN APPS automatically lock 🔒 your phone when you’re due for payment? Tf is that 😂😂😂 Abi these guys dey use scope
212
Any plug with this in Abuja ? Size 43 .. extra 10k for you if you can deliver before 12pm
213
Money dey, person no see game play Life no balance.. If you get 500 odds wey go boom today basketball 🏀 I will send you muscle camry 2010 tomorrow.. You must stake the game with at least 20k or else I won't play.
214
One point cut 40 million One team cut 15 million yesterday One team cut 15 million today Ahhhh e too much
215
Koni sun mi Koni re mi To ba ti re e .. QUIT
216
🔞
217
Everybody dey drop 100 odds 😂 i dey laugh 😹 na me una wan send to village ?
218
It's not easy to predict 12 games , different leagues and all green expect one or two .. when no be you dey play on the court .. nah it's not easy .. kudos to me 🫡🫡
219
🔞🔞😔
220
If your son becomes a priest, do you call him Father ?
221
Give me NBA 100 odds tonight if e boom 300k for you 🔥
222
If I notify everyone to stay online by 10am because I want to drop game .. If the game boom ehn .. you go still hear say na my battery low o na why ah no play am .. twitter.com/ErnestZion82/s…
223
440,000 followers 😳😳😳 Na winning rate bring am 🙏 🙏 😂 i remember say i enter some punters DM when i still dey 500 followers 😂 say make una collect game give your people chop cause you get 50k followers then , una shenk me 😂 some even play the game e boom still shenk me
224
I'm just seeing this tweet, I count my achievements in life... I'm not on social media to impress anyone...💯 I fit dey wear original shoes and jewelries make i dey suffer inside... nobody from this app will come to help me .. even rich rappers are called out for fake ⛓️ ⌚️ 💥 twitter.com/persleyelvis2/…
225
Come and eat 😍😍