1051
This night going harder twitter.com/tonymuller200/…
1052
Drop receipt with your name on it,, no pressure me twitter.com/slay_jimmy/sta…
1053
I don’t know how people think in this country,, y’all have been oppressed by men in uniform,, do you know jimmy’s age ? until he reach 50yrs before he can buy properties?
This country is f!cked 💔 twitter.com/onyekachichime…
1054
1055
Maybe NBA to tonight 🤷♂️ twitter.com/tommytherealme…
1056
The biggest flex is to retire your parents 🥂❤️
1057
Na God go punish person wey introduce betting to you twitter.com/edwardbarber20…
1059
come and eat 🥘🤪
1060
Give me NBA 500 odds, if the game 🏆 you get alert of 600k 🤝
Playing just 5 games
1062
キャッシュアウトとは?
1063
I will use this image tomorrow morning twitter.com/raynerahman/st…
1064
Congrats my boy @LouieDi13 on your 200k + 200k followers 👏
1065
🤣🤣🤣 I saw one sugar daddy video trending on whatsapp 😅😅
So na person Dad and person girlfriend be that o 😅😅😅😇
Omo x1000000
1066
Be like say na sugar daddies dey spoil these girls for us o
1067
$200k is not a lot of money ???
Wetin una dey smoke on this Bird App ?
1068
1069
OMG this goalkeeper 😳 👏
Ahhh make this guy no get injury ooo
This one na Oliver Kahn oo
1070
Make both team kuku go home oo
Ghana no fit come alone
1071
See as dem disgrace big teams for this world cup 😄😄😄 walai this game sweet for people wey no place bet on world cup 😅
1072
My brother🤩🤩🤩 if there's a second life i wanna choose you again ❤️ I love you so much man ,,, big congratulations to you omo mi ❤️ twitter.com/OTStee/status/…
1073
Which kin sleep be this wey NBA dey tonight
1074
Ah my Twitter account 🙄😳
1075
🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞
500 odds player stats on 1xbet
Register and stake here 👇
bit.ly/3LkxAwO
I think i can sleep now 😴