Mayor Of Ekiti(@Ekitipikin)さんの人気ツイート(古い順)

951
I will drop game when una tell me where una Dey see money stake ☹️😳 twitter.com/abuchi_oliver/…
952
See better song 😩😩 na when i still dey listen to naija music be this
953
Your helper voice no sweet ? twitter.com/MonkomJude/sta…
954
How about this werey ? twitter.com/Blahckunlocked…
955
Lekan, after month end and we no win 40 million we gonna mass report your account next time you no go talk am again twitter.com/bossolamilekan…
956
440,000 followers 😳😳😳 Na winning rate bring am 🙏 🙏 😂 i remember say i enter some punters DM when i still dey 500 followers 😂 say make una collect game give your people chop cause you get 50k followers then , una shenk me 😂 some even play the game e boom still shenk me
957
😂 I unfollowed all of them as i dey pass their followers 😂😂 now they want me to retweet for them 😂 chai this life na turn by turn o , so if me self don shenk you here, if you don reach and pass my followers by numbers make you too unfollow me ah beg 😂😂 we all gonna learn
958
Don’t worry jord, win more for the street when they see the rate they will unblock you and when your followers don increase make you unfollow them, if i dey among make you unfollow me too we go learn hard way twitter.com/StatsbyJordan/…
959
😂😂😂😂 Vizzy no fight o 😂 na winning rate we dey use fight now Shey you remember when we had issue and we come boom game after you sha see as your followers rise like garri 😂 that’s how we roll ❤️ twitter.com/Vizzy_rayven/s…
960
My next tweet na game i wan drop
961
Sweet game on MSPORT 🏀 🏀 E fit cut , E fit boom If you don’t earn more than them, don’t stake like them 🔞 Register and stake here 👇🏼 bit.ly/MayorofEkiti
962
Hey @MSportOfficial give us chance to play this game na 🤦‍♂️ even edit self
963
B2CDEB5 MSPORT
964
Anytime i see your tweet about basketball, all i do is laugh laugh and laugh 😂 werey twitter.com/slay_jimmy/sta…
965
All these things no necessary o ehn ehn Book am make i edit twitter.com/horlabeampey/s…
966
NBA another night to go harder
968
Give me 1k odds NBA , if e boom I will send you 2 million naira tomorrow morning Playing just 5 tips
969
970
You see this life ehn i don’t like wahala , I’m a gentle guy,, but if you know say you drop NBA tips under that comment section yesterday or you send me NBA for DM or WhatsApp Oya start apologizing for the loss right now , and tell me you love me so much i dey wait
972
Anambra Government banned youth empowerment 😂😂😂😂😂
973
Oh i think i understand now ,, be like anambra government get point o Make una read full story
974
🏀🏀🏀🏀 on Frapapa Register and stake here 👇🏼 rb.gy/e7blhm 🔞🔞🔞
975
Back to my first basketball 🏀 market MSPORT 👇🏼 bit.ly/MayorofEkiti If you don’t earn more than them, don’t stake like them