Mayor Of Ekiti(@Ekitipikin)さんの人気ツイート(古い順)

26
Soon... just one more mega odds.. we good 👍 twitter.com/77malcomx7/sta…
27
@Mrbankstips Amen 🙏
28
The funniest thing ehn let me tell yall Basketball never resume 😩😩👽👽
29
Sportybet increased options from over 53 to over 60... we fit still chop them in another dimension but we dey on break ... make una enjoy your winning
30
@Mbahdeyforyou Not yet... let basketball resume
32
@Vizzy_rayven I be dey on break o 😆 but we gonna scout
33
I dey trenches you say make I drop 2 odds ? Na 2 odds wan buy me 2021 escalade? If you need 2 odds go meet @slay_jimmy You're following the wrong account 🤲🤲 twitter.com/igobymilli/sta…
34
Mejfhjshaubsujsgzvzvuwnsssbzhjsnsbhsjnshsjdbdjjejwgsjeujwhiwhshseyieoshshsienb twitter.com/Ramdan_figo/st…
35
@_spiriituaL Done deal ❤️💯💯💯
36
You get mind o First week of resumption You dey play NBA under ? Wey body don dey charge ? Haba twitter.com/switch_poka/st…
37
I gat you ❤️❤️💯 twitter.com/_spiriituaL/st…
38
Na still my handwork sha 😒 but i don't need appreciation twitter.com/SportyBet/stat…
39
Or make dem score 0-0 full time and 3 goals in 5 extra added minutes E go be like dem dey do am on purpose.. Football ⚽️ God forbid bad thing twitter.com/sportingking36…
40
If you know ODDZ DRAKE congratulations you have been scammed... Ah no Sabi him o... This is why I don't have telegram page .. na scammers full that app
41
None are new to me .. so it's still the same normal feeling 😕. I'm thinking of how to ruin them when basketball resumes twitter.com/Mrmike3030/sta…
42
Na boredom.. I'm sorry 😞
43
No... but if you have my kinda engagements and you can't make 6 figures from it.. then you should contact your village 🤝 twitter.com/Jidenahh/statu…
45
@slay_jimmy I don stake 400k 😩 na today we go report your account
46
I use 150k chop like 60 million with mega odds But one punter from backyard say make we stake 2 odds ... i never play 2 odds for 3yrs but make just boost him up 🤣🤣 see wetin happen .. Ah no go mention name o .. Imagine say na this 400k I waste on that mega odds 😳
47
You too check my pinned tweet and let me tell you how to make good use of your smartphone twitter.com/Henrexjnr11/st…
48
5k likes before 8:30pm twitter.com/GTMorningstar/…
49
Na me know wetin i dey do for people's life 🤲🤲
50
E fit change,,, E fit spoil small But we pray make e change for good .. no be me dey play on pitch 🤲🤲 Na loss full my games twitter.com/danielowolabia…