Mayor Of Ekiti(@Ekitipikin)さんの人気ツイート(新しい順)

1776
I Dey expect grand audit you say make i post game 😂😂😂😂 twitter.com/Goz_gram/statu…
1778
Follow punters that will give you grand audit Una go Dey follow @slay_jimmy See your life now cause how 1.45 odds wan give you grand audit 😂😂 twitter.com/Inioluwa1842/s…
1779
🫣🫣😳😳😳 Abi na my eye dey pain me 😳😳😳 grand audit here twitter.com/Ekitipikin/sta…
1780
Those fake giveaways guys under comment section twitter.com/Classy_dav/sta…
1781
Na why my TL dey always empty be this 🥹😩😩
1782
Soft eba this one go well bruh twitter.com/Melosoj/status…
1783
No more Twiter circle let’s enjoy the street 🥂 twitter.com/JamesHa5034624…
1784
Come and eat 🫣 Don’t join twitter circle again o Twitter won’t let us add you,, it’s a small crew
1785
Na people wey dey join be this na you Dey stress your head 🫣🫣 e ma calm down on this TL Todays odds is ready 🥺 posting soon
1786
See the kinda people in the circle 😂😂 me wey tell you make you no join you think i Dey joke ? These people don’t even talk on TL 😂😂😂 we just wanna catch cruise inside the circle!!! Street no fit miss my game no worry 🥵
1787
They don't want to see me take my brothers out of the streets 💡
1788
No be say ah no try for TL sha 🥺🥺 na why dem Dey block our games 😂
1789
If to say na 10 million you boom we for do something 🥹 need to work on MEGA odds today maybe we can see grand audit
1790
Tell this guy it’s MEGA ODDS either win or loss It’s not 1.45 odds 😟 twitter.com/slay_jimmy/sta…
1791
Nah,, bookies are blocking games because of traffics and massive wins if it comes through,, but twitter circle might be only 8 people once they play it after 5mins the same game will be posted on Twitter , more like i sent games to my friends before posting ,, so DO NOT JOIN 🫣 twitter.com/Adewale1620420…
1792
It’s not a VIP it’s a twitter circle since my games are being blocked and i don’t want to play alone and i can’t add everyone to the Circe meanwhile same games will be posted on TL !!! Now calm down and read again twitter.com/chukwuonyema1/…
1793
😂😂😂 if you’re in my formal WhatsApp group don’t come here o ,,, no go waste money o 😎😎
1794
Twiter circle no dey my phone still no dey PC
1795
I will create it today twitter.com/bukolaofficial…
1796
I don’t know too 😂😂 maybe i will need to follow them first before adding them i don’t know how it works 😂😂 Let me to open 2go and create 2go group twitter.com/twhysedeyforyo…
1797
Yes cause I don’t want them to pay twitter.com/iamDonald75/st…
1798
I fit post for twitter circle first after they have played I will post for street, street might get few games blocked but God might be on street side 😂 d game that was blocked fit be the game wey go cut the ticket 😂 so no need to join twitter circle ⭕️ think 😂😂😂 twitter.com/CaliUncle/stat…
1799
E reach my turn to open twitter circle ⭕️ ah no see the icon again … twitter no be so o Anyways think before you join cause na same game wey dey twitter go enter twitter circle ⭕️ na time go just dey different… Read again ,, na same game no put pressure for your head
1800
Any bookies that block your 2 odds is not ready for business 😂😂 gettat twitter.com/slay_jimmy/sta…