1377
I don't want to tell you what's on my mind cause you will hate me for life... and its new year... but the only help I can do is to give you the profit you were expecting when you staked 270k on 1.06 odd twitter.com/AdebisiImam/st…
1378
🔞🔞🔞🔞
500 odds NBA on 22bet [ SUP32 ]
95k to win 44 million
Register and stake here 👇
cutt.ly/3BywwZk
1379
I need someone there for real for real twitter.com/1prest/status/…
1380
Make una forget this matter , man don move on with daily activities ah beg twitter.com/SaudizOfficial…
1381
Top boy ,, always wanna be at the top
1382
Even if my twitter account got suspended today ehn ,, I have made impact to the society 🥰🥰 nothing much to lose !! I’m good ☺️ twitter.com/Danicoco777/st…
1383
Wait.,,, where una dey see money twitter.com/samsoncollins1…
1384
2:2 😮😮
1385
I love you ❤️ twitter.com/DavidAromeGowo…
1386
As dem credit me , e no reach 25 mins the money don go into 🏘🏡 make we hustle another one 💯 twitter.com/NiggaX0148/sta…
1387
How much ? twitter.com/joy_is_coming/…
1388
50 million. E pain me .
If flex boom ah go chop 6 million twitter.com/smileXO111/sta…
1389
I agree 1.45 odds KING 🤴 twitter.com/slay_jimmy/sta…
1390
😳😳😳😳 where una dey see money stake ? twitter.com/VictorOg14/sta…
1391
Lol.. that's a penalty ?
Make una explain give me ah beg
1392
Make both team kuku go home oo
Ghana no fit come alone
1393
Which school? Send proof to @foundation_moe
Once they are confirmed send your account number too for the 30k
@foundation_moe do something twitter.com/HarkRhotez/sta…
1394
@mrbayoa1 Na to block and mute you remain no time
1395
Very sweet sport to bet on twitter.com/Gentul_xi/stat…
1396
I will open a twitter circle ,, 100k to become a participant na there ah go dey drop my tips
if you screenshot the game and I got it , na blocking you will pay another 100k
Win rate will always remain 4% 🚶♀️ twitter.com/Zeus101s/statu…
1397
Na double penalty e suppose be
Cause wetin you push am for ? No ball nothing nothing
After this penalty, make dem blow another penalty immediately..na double e suppose be .. rubbish 🗑
1398
1399
Make i sleep small
1400
Lol .. you do not understand the tweet
It means you will lose before you win 🏆
You gotta work for it ,,, twitter.com/Victor4138022/…