Mayor Of Ekiti(@Ekitipikin)さんの人気ツイート(いいね順)

876
I love you Croatia ❤️
877
I don save 3 million to waste on NBA before e finish ah go chop 40 million On God 🙏 one more big win this year oooo twitter.com/play_playe/sta…
878
🍿 🎥
879
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 twitter.com/mrmacaronii/st…
880
Nice DP ... if that's you on your display picture, drop proof for 100k twitter.com/bobbylina_1/st…
881
Like 11th , I even trend when that guy insult my papa wey Influencers wan use me trend 🤣🤣 wahala Wahala twitter.com/SonaldoLust/st…
882
I’m bored asf 😂🌝🌝
883
Why this Snapchat dey clear my chats 🌝🌝 i don forget wetin we talk last na 😂
884
885
I am not rich,, we still grinding hard ,, plus I’m just a normal guy like you too,, the only difference between us is i have more followers nothing more ,, so i love to engage tweets twitter.com/Jerrykiss_Pr/s…
887
So na Turkish league no go allow chop turkey tomorrow
888
let me rewatch ☺️☺️ .. wait no be that Man U player wey always f!ck up be this ? 😂
889
11 million coming home.. twitter.com/Mrbankstips/st…
891
😅
893
894
13 more days, person never boom 4 odds ahhhhh.. Christmas cloths oti lo
895
Na because you see $8 subscribe to Twitter blue, na why your tweet dey get small engagements... I won't blame you.. enjoy it ❤️ now I Don quote your tweet now watch how it grows to be your biggest engagement on Twitter 🤡 twitter.com/eronsjohnson/s…
897
🔞
898
??
899
100 odds first half over 70 point 🏀🏀 Please tag me to 30 odds edit ✍️ If you don’t earn more than them, don’t stake like them twitter.com/Ekitipikin/sta…
900
🍿 🎥